Rema – Charm (Lyrics) Free Video Download

Rema – Charm (Lyrics) Free Video Download
Below is the lyrics of the latest song by the award-winning Nigerian singer-songwriter, Rema, titled; CHARM, produced by XLIEN. You can also watch and download the video below the lyrics:
Come here, wetin dey worry you?Bring body make I rock am, yeah, yeahI know you senior meI get money pass your papaWetin you want wey I no fit do for you?Why you wan dey buga wọn?Shey you be Kizz Daniel ni?You better drop your body armor
Soco, ahSofry with this bodyMake we run am on a lowkeyBaby, you know meE get as you go move wey I no go ‘greeCome make I drive your mhCome make I drive this your jalopyBaby, allow meTip you off with alawi
See body o (see body, see body o)Egba mi o (egba mi, egba mi o)E dey burst my bololo E dey burst my bololoPlease help me oMe I don jam wetin pass me o
Come here, wetin dey worry you?Bring body make I rock am (yeah, yeah)I know you senior me (me)I get money pass your papaWetin you want wey I no fit do for you?Why you wan dey buga wọn?Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)You better drop your body armor
You too dey form with this love of a thing baby, ehLend me, lendI get pounds for you, you wan dey do like say ehNaira no dey endYou too dey stiff, dey do like say your waist no dey ehE no dey bendOya follow my command baby do like I doBaby, front and back, gimme boom-baka-boom
Soco, ahSofry with this bodyMake we run am on a lowkeyBaby, you know meE get as you go move wey I no go ‘greeCome make I drive your mhCome make I drive this your jalopyBaby, allow meTip you off with alawi
Come here, wetin dey worry you?Bring body make I rock am (yeah, yeah)I know you senior me (me)I get money pass your papaWetin you want wey I no fit do for you?Why you wan dey buga wọn?Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)You better drop your body armor
Soco, ah (ayy)Sofry with this bodyMake we run am on a lowkeyBaby, you know meE get as you go move wey I no go ‘greeCome make I drive your mhCome make I drive this your jalopy




Believeall

Do you have any information or event for iBelieveAll to publish or cover? Do you want us to publish your biography on this blog? Kindly send us an email believeallmedia@gmail.com

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *